[Chorus] If No Be You where I for Dey My Life for End Tay Tay Papa Nar You Wey bring me out of shame To You I give my all When People Fall my Hand You dey my Side When I no know wetin to do You be my Guide Chai! I Owe my Life to You Lord, I Live to Worship You. If No Be You Where I for Dey My Life for End Tay Tay Papa Nar You Wey bring me out of shame To You I give my all When People Fall my Hand You dey my Side When I no know wetin to do You be my Guide Chai! I Owe my Life to You Lord, I Live to Worship You Son Music [Verse 1] When I Think Of all You’ve Done I no Fit Talk am all You No Dey Disappoint Nar You Dey Pick me When I Fall If E no be for Your Grace If to Say You no Show Face My Life for no make Sense at all I will Praise You Everyday Ebuka Songs [Verse 2] This Life I Live Is a Testimony I’m Grateful for Your Grace That has kept me in this Race Doris Joseph Oh Lord You Fill my Life with Goodness Now all I See is Witness You’ve made my Life a Statement Your Love, I am Contempted Moses Bliss & Spotlite Nation [Chorus] If No Be You Where I for Dey My Life for End Tay Tay Papa Nar You Wey bring me out of shame To You I give my all, IF NO BE YOU Lyrics Moses Bliss When People Fall my Hand You dey my Side When I no know wetin to do You be my Guide Chai! I Owe my Life to You Lord, I Live to Worship You. Ajay Asika [Verse 3] Father of Love Your Mercy Sure You no dey Fail, I don See result I must Confess Say Your Word dey Work Daddy Your Word Dey Work And E Sure for us. You Hold my Hand And Show me the Way You no Let me Fall My Legs dey Shake Pilar of my Life, I go Sing Your Praise Since You Touch my Life I No be the same. Chizie [Verse 4] I Remember when Suffer Tie me Like Wrappa Dey Plenty Palava The Story never Finish Cause I get God Wey dey Answer me O. Suddenly You Changed Me Gave my Life a Meaning Now I am Counting my Blessings Every Season O Daddy, Nar You Stand by Me When trials and temptation Them dey walk by Me. Festizie [Verse 5] Really You Truly are my Savior My Father There can never be Another You’re are my Shephard My Provider, (Always) You dey Lead me, You dey Answer my Prayer You’re are my Lord and my Master No dey ever Let me Suffer (LAYE) I keep on Loving You (You) For You have been so Good (Good) I Pour my Heart to You For this Your Love is True. [Chorus] If No Be You Where I for Dey My Life for End Tay Tay Papa Nar You Wey bring me out of shame To You I give my all When People Fall my Hand You dey my Side When I no know wetin to do You be my Guide Chai! I Owe my Life to You Lord, I Live to Worship You